Funny Pix - U Must Pay My Alawee Today NYSC


Pay Me Ma Money

Corpers of NYSC are currently not smiling. Pocket is flat, account is RED as the Federal Government holds their alawee for two months now.

E be like say this N19,800 don dey worry dem to pay, my time it was N9,750 or so....small and steady wins the race abi.

I know what it feels like for corpers now, any sms alert on their phone, there heat beat skips....all dem wan see na BANK ALERT..

{loadposition articleadlink}



Advertisement

Advertisement


Angel 2012-05-20 07:53:10
Lol, i no fit laugh

Andoreal 2012-05-20 09:40:14
Abeg Ļε̲̣̣̣̥†̥̥ dem pay dem joor.

D Don 2012-05-21 06:35:25
Pls pay dem ooo if nt we go tech dem hw 2 hold gun show dem papper, dis so kol govt na 2 enbezel our moni to dia akount dem knw, wetn coper go chop in a strenj land?

Maduekwe Nnaecheta 2012-05-21 14:38:46
Seriously speaking FG shud avoid every circumstance that will warrant the delay of corp members monthly allowance,it will result to down pour of moral of servicing corp members.

Wide Mouth 2012-05-21 17:42:11
D guy 4get ein mat nd pillow o!

Ewele Focy 2012-05-22 18:49:46
I pray it doesn't remain like this :-?

Chichi 2012-05-24 00:28:10
E no good ooooooo c as my guy confuse for dia na

Cwiz 2012-05-24 06:31:59
My big bros don cum back na,dia papa!

Abimbola Olasoji 2012-05-25 14:55:53
Wel don no go if he no gv u o

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us