Funny Pix - U Must Pay My Alawee Today NYSC
Corpers of NYSC are currently not smiling. Pocket is flat, account is RED as the Federal Government holds their alawee for two months now.
E be like say this N19,800 don dey worry dem to pay, my time it was N9,750 or so....small and steady wins the race abi.
I know what it feels like for corpers now, any sms alert on their phone, there heat beat skips....all dem wan see na BANK ALERT..
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Hah! If alawee no com yawa go dey oo...
:lol: <br />E be like say goodluck don show!<br />.....If not, we go mount road block for them space jet
Make dem pay us ooooooooo
We dey sEe our period oh. ℓ☺ℓ
c me c trouble govt una wnt make we die, half month is already gone
na men, my parent don even comot my name from their salaryooooo so as ebi now eh thing don red bad bad. abeg FG try pay us bcos even my indigen girl friend dey with belle
If no b say if I stand too much beside atm mechine pepl wey get money to collect go begin para I for go stand my own oooo .
Federal govt pay corpers oooh,d high & mighty thieves 4 govt dey thief our money while d leaders of 2morow dey suffer serv our fatherland under d rain & in d sun are left wit out d stipend called allowee,its not fair,pls GEJ do somtin fast
No be small thing o
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
FG, whic kind level com b dat 1 na eehh, una tink se as una shak AC man pikin go chop sand 4sun? Abeg release dere alawee, haba considr their akademik stres na.