Funny Pix - U Must Pay My Alawee Today NYSC
Corpers of NYSC are currently not smiling. Pocket is flat, account is RED as the Federal Government holds their alawee for two months now.
E be like say this N19,800 don dey worry dem to pay, my time it was N9,750 or so....small and steady wins the race abi.
I know what it feels like for corpers now, any sms alert on their phone, there heat beat skips....all dem wan see na BANK ALERT..
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
God help us
Wow!!!....lols
Abeg make dem pay dem Oooo, no b corpers ask dem to increase their alawe to 19,800.
Na true ooooo. Any sms or mail we dey tink say na alert oooo. I no con undastnd d parol again ooooo.
Hw do govt xpect us 2 serve our father land effectively without money in d pocket with an empty stomach. Guy u do we'll abeg stand dia til dem pay jor.
Abeg mk pay dem dia pepe ooh eh.
Arise O corpershun! Nigeria mst to pay!
guy stand there still alert go show no time federal govt nor try out all.
Make them give in money
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
No b small matter,which kind parol b dat,make dem pay our money o or else....