Check Out Tinubu's Birthday Cake Worth Millions Of Naira
Forget it....Money is good joor. Check out Tinubu's birthday cake. Info says its worth million, wetin dem put inside? Na Porsche Cake?
The Former Governor is celebrating his birthday for a whole week....that is one birth-day no dey enough again. Levels
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Enjoy ur money abg noting do U jooooooooor
na money dey talk na make evry body keep quiet nd listen.
U go fear cake... D tin fit no get taste sef... Un2 Diabetic tinz... Shaa na em moni...⑳⑫
But i was dere and i didnt chop de cake
:sad: It is better he eat it now cuz he will not take a kobo to Hell or Heaven• But at least the poor full lag now• He would have helped the poor instead of baking a boring looking cake
D kak is butifu o. A fil lak eatin it. Enjoy yasef jawe:-D :P
Poor ppl don finish for lagos,wen e dey use million to arrange cake.dat na abuse of moni even if you are the owner.
Wat i love is d creativity n not dose hopeless, selfish, gud 4 notin Big men
Dis 1 na Afenifere arrangement <br /> :lol:
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Enjoy ur money abg noting do U jooooooooor