Check Out Tinubu's Birthday Cake Worth Millions Of Naira
Forget it....Money is good joor. Check out Tinubu's birthday cake. Info says its worth million, wetin dem put inside? Na Porsche Cake?
The Former Governor is celebrating his birthday for a whole week....that is one birth-day no dey enough again. Levels
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Seriously I can bake dis Cake for just 200k dis is Rabishhhhhh mtcheeww
Xtravagance. Nothin more.
Millions of naira kor, na Gold dem take bake am??? We too Đey form nd beliv lies for naija. Untop wetin... Mtchewwww
:roll: person wey say money no gud de lie.men dat cake is lovely
Happy birthday 2 U, Asiwaju. Even The Holy books also endures it dt when we are on earth and there is money 2 do so we should so let Asiwaju spend him be baba olowo now so U knw feel stop him.
We tried to plant a swift c-9 inside but we mistakenly put it in IBB'S own. Oga sai hakuri
Na d cap nd d glassez mi go chup.... E mak sense walahi
i wonder how nigeria won take better whe 1 man dey use millons jst 4 cake and 7 day 4 birthday whe b say na 1day dem born am God forbid.
I tot its somefink captivating......mtcheeeeew.
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
HBD mt T