Check Out Tinubu's Birthday Cake Worth Millions Of Naira
Forget it....Money is good joor. Check out Tinubu's birthday cake. Info says its worth million, wetin dem put inside? Na Porsche Cake?
The Former Governor is celebrating his birthday for a whole week....that is one birth-day no dey enough again. Levels
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
dis is nonses.........**** birthday.......**** our so called big man,,,,,,,**** dem all......
:zzz :-? Hmmmm...Ω̴ǎ dis small tin worth millions of niara.....Ȋ̝̊̅̄ think say d cake G̶̲̥̅̊☹ d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ as big as big as person house......boringggggg
wetin pass his life?if he no celebrate for dis world where wil he celebrate.o boy enjoy ur money na ur ownn ooo
na normal activity cher
D cake ıs an act of creatıvıty, ıt lovely
Moni gud oooo
If him like make him use billions do cake dat na him bsns e no concern me
Wow 9ice cake' flex ur mony abeg ooooo
Wow 9ice cake' flex ur mony abeg ooooo
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Abeg Make Him Celebrate. Na Him Money