Igbinedion Buys Rolls Royce Phantom For Wife As Birthday Gift Worth N81 Million
The Esama of Benin, Chief Gabriel Igbinedion, bought his wife Lady Igbinedion a customized 2012 Rolls Royce Phantom worth £330,000.
This was her birthday gift as she celebrated her 60th birthday last month.
If you sabi calculate foreign currency, then £330,000 is about N81 Million....O Boy..Money is talking. This Car was said to have been released into the market just few weeks ago.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Vanity upon vanity, all is vanity!!
D car no too fine for my eye self. Many simple jeeps of less than 5million fine pass am! Rubbish!
Hahahah, i luv ds. 81mila, nyc 1. Money gud o, i no go hustle til infinity my broda. If ure a Billion dat car means. Menh i go flex nd chop money til infinity, am hapi mehn
nonsense, useless, selfishness, and evil. 81m car and people are very poor in Benin.
na beta tin hm do oo.bt e na b al dat 1, na mak hm treate her wel in tym 2 cum mata pass. 2 buy rolls royce 4 wife na b new tin
O man una dey enjoy na bcos ur wife jst mistaken enta 60 na make u go buy a car wey worth 18milio 4 am, i pity una bcos d people wey go use dat car dey 4 1 corner dey praise God. Wel shal mrs congratulatio 4 addin 1 yr xtra.
I no dey eat food with meat except xmas period!n u dey buy 81million car 4 ya wife(GOD WILL JUDGE YOU)Ambasador of poverty
:D. Money talking make we nor beef A̶̲̥̅♏ abeg
Abeg make una free am, No be him money him use buy, Na una money??? Mtswwwwww, I think next tym na helicopter him go buy her,
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Blood moni :D