Igbinedion Buys Rolls Royce Phantom For Wife As Birthday Gift Worth N81 Million
The Esama of Benin, Chief Gabriel Igbinedion, bought his wife Lady Igbinedion a customized 2012 Rolls Royce Phantom worth £330,000.
This was her birthday gift as she celebrated her 60th birthday last month.
If you sabi calculate foreign currency, then £330,000 is about N81 Million....O Boy..Money is talking. This Car was said to have been released into the market just few weeks ago.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Foolishness
:eek:
Rubbish
Haa GOD wer ur eyes dey?am sure ma tym will come soon.
Poor pple no d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ benin wey dem go help abi? GOD no be U̶̲̥̅̊ bless dis pple,haaaaaaa
:o am speechless
When some pple are soffering in ur family u buy car what #81m 4wat. Huslume ole
Dis's call old age madness,nd dis aliment normally start 4rm age 50yrs nd above......bt mine u dis aliment is 4 d rich only nt ment 4 d poor wey don see d four walls of suffer,abi na hem wnt go buy dis kind moto na hem b say d person life don nak rock.anyway i feel 4 dem nd understand dem at dsame time am hppi 4 dem,ifeel 4 dem becos dem wnt enjoy b4 time go reach whil am hppi 4 dem b say pple wey go use ham dey somewhere dey thank Baba God.
The car dey fly? Am happy for dem, bcos #81M is just a small change to dem. :lol:
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Nonesense