Pic Of The Day: Ladies How Do you Like Your Men?



Ladies....how do you like your men? Dis guy come carry body like wetin Julius Berger construct. Some people say macho men don't perform well in bed, this was thought to be true because it takes them a lot of energy to carry their weight up and then bring it back down.

Please drop your comments and try not to talk too nasty, na matured educated people dey hear abeg.

{loadposition articleadlink}



Advertisement

Advertisement


Omasluv 2012-02-16 19:02:24
Dis na big lie ooo,I dey dere notin lyk dat happen. Warri hail una, una 2 much.

Omasluv 2012-02-16 19:02:51
Dis na big lie ooo,I dey dere notin lyk dat happen. Warri hail una, una 2 much.

Charming Gudest 2012-02-16 19:04:04
Menh..... B4 dis one go do harder harder 2times d gal don die

Soniagrey 2012-02-17 08:58:34
I doubt if sum1 can look lyk dis ooooo, 4 M̶̲̥̅ǝ̥̥ i cant marry such man ₪ǻ

Medo 2012-02-17 16:17:36
Mk una no mind amebor abeg,dis na foto shop trik.

Kimberly 2012-02-17 22:26:14
:-* :-* na wetin eye no go c...

Chase91 2012-02-18 02:00:05
:roll: dis1 go gud 4hit man wen i wan ova trow bro jonah

Top Mayor 2012-02-18 12:02:59
:-x Such an untamed, furios, ropable,maddened and infuriated cabal machinate. Shld go on extiction if dey eva existed. Bt 2 unfair 2 bed court wit human or lady. His pet go dey lyk............ I no talk anytin ooo :lol:

Top Mayor 2012-02-18 12:03:02
:-x Such an untamed, furios, ropable,maddened and infuriated cabal machinate. Shld go on extiction if dey eva existed. Bt 2 unfair 2 bed court wit human or lady. His pet go dey lyk............ I no talk anytin ooo :lol:

Top Mayor 2012-02-18 12:03:03
:-x Such an untamed, furios, ropable,maddened and infuriated cabal machinate. Shld go on extiction if dey eva existed. Bt 2 unfair 2 bed court wit human or lady. His pet go dey lyk............ I no talk anytin ooo :lol:

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us