Pic Of The Day: Ladies How Do you Like Your Men?
Ladies....how do you like your men? Dis guy come carry body like wetin Julius Berger construct. Some people say macho men don't perform well in bed, this was thought to be true because it takes them a lot of energy to carry their weight up and then bring it back down.
Please drop your comments and try not to talk too nasty, na matured educated people dey hear abeg.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Na lie no b human being
:lol: hahaahah this doznt look real to me,but if its reall just saying,well i dnt tink i can daate him,but wld b fit for a security guard .
Werin I 1 cari dis kine bodi dis? Make him cari am go fight WWF abeg. W8 1s how many wraps of fufu go belle full dis guy?
Chai he remain make dem paint in body green make in turn to incredible super hulk
Chei!!! Wetin be dis ooooooooo
:P If I kn dis kind person I go D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ find trouble any hw
:P If I kn dis kind person I go D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ find trouble any hw
Wish am lyk dis....lol
OMG dis 1 too much! Wia dos chicks wey like hug guyz? De no dis 1
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
TO GET THE LATEST MTN, GLO & ETISALAT FREEBROWSING CODES FOR OPERAMINI 5.2 & 6 THAT DOWNLOADS WITH SPEED CALL ME ON 07066743229