Picture Of Wizkid And His "New Girlfriend"



Wizkid is at it again. This time he was spotted in a beach with his "new girlfriend". So? Its not as if this is a new thing for the male specie. So the young man likes to change women every now and then, that's no big deal. If you haven't been with another girl before, cast the first comment. lol.

But on a more serious note, Wizkid calm down kwanu, we sabi say only you na bad guys. But no be say you must friend all the nwababy for lasgidi.
From my point of view they both look like a pair in this picture. Everything na to-match, from the orange shirt, to the wrist watch and arm band even the boxer shorts. Chai......See puppy love. The only thing different is Wizkid's "Three Blind Mice" sunshades. Finally, is it just me or does something about this babe remind you of Tonto Dike?????? Ok I think its her HANDS. Am just joking oh



Advertisement

Advertisement


Na Only U Dey,na Wa 2011-12-13 18:30:00
Na wa o,na only u dey

Na Only U Dey,na Wa 2011-12-13 18:30:23
Na wa o,na only u dey

Kelly Esimado 2011-12-14 08:56:50
:-x wiz kid i hop say u no be dog hivb is real oh jost slow down its not all about fuking all dis things dem day tempral oh see u in las soon

Vanessa 2011-12-16 21:04:58
Uhmm, wizzy abeg tak it easy oo... Assumin wizkid no be star, if e talk to dis gurl, she go slap wizkid straight up.... But naw, aee how d gurl dey follow am lyk puppet.. Loool.... Its so funny..

Generalwiper 2011-12-19 05:49:09
:sigh: wizzy don't 4get dat ur not gettin any younger life sweet but fink about 2morro, not 4rm one pant 2 another. Great love dude

Toto Master 2011-12-19 15:26:03
so na d baby wey u dey use dey make noise here since wey u dey sey i love my baby........................................ D GIRL NO REACH IF U SEE MY OWN U GO PURE IMEDIATELY WISKID SEY U DEY HEAR ME SO. BUT MAN U 2 MUCH OOOOOOOOOOOO NO SEND ANY BODY JOOOO DEY 4URK DEY GO BYE 1 LOVE .................................................................................................................

Toto Master 2011-12-19 15:26:55
OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO YES

Toto Master 2011-12-19 15:27:47
;-) :lol: :-| :sad: :sad: :-* :cry: :eek: :roll: :zzz :eek: :eek:

Mario Pee 2011-12-19 16:30:59
9ja just 2much :lol:

Ilori Janet 2011-12-20 10:44:28
u av 2 b careful

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us