Ice Prince Acquires Bentley GT Coupe
Ice Prince Zamani is doing it big with his latest ride...the 2010 model Bentley GT Coupe which is worth over N40million. You know say money no be problem.
Advertisement
Advertisement
Tweet
Emabrid1
2013-08-29 11:07:42
Enjoy d cash while it last bt invest as wel Ice. Big upz

Whizz_khidd
2013-08-29 17:34:23
Choc Cidy Dude Flexing his Juju Money. . .

Adajoy
2013-08-29 19:19:20
N40m 4 1 car!abeg u wan use am go excortion 4 heaven

Shehu
2013-08-29 21:05:42
Nawao how i go carry 40ml buy car? Toh na dem kno dat

Qween
2013-08-30 06:17:43
U wey dey cause person mumu na u go tell am him go cari him do? Nigerians u people should mind ur on business ... Babylove tell me wetin u get nothing, but u dey cause another person mumu.

Noble
2013-08-30 08:36:54
chei na waaaaaoooooo were in get dat money frm

Alvin
2013-08-30 15:20:21
I hate street talk. Ya all mad I swear! How's it your probelm if he got himself a nice ride? It's his sweat! 265b4c3c

IlA_-_ToPH
2013-09-01 16:38:12
Zamaninka ne mista prince
Zamaninka ne mista prince
Theophilus
2013-09-01 16:38:41
Invest your money/income/cash wisely, so that there will not be any regrate after you can"t recover it back......YW ( Young wealth)

- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Nice 1 , thumbs up for ya