Lagos State Chief Judge Sets 233 Kirikiri Prisoners Free
233 prisoners were set free on Tuesday September 18 2012 as the Chief Judge of Lagos State, Justice Ayotunde Phillips granted them freedom.
Most of the 233 prisoners had been behind bars for over 12 years awaiting trials. 130 of them were from from Kirikiri Maximum Prison, and the other 103 from Kirikiri Meduim Prison.
If na yanky certains, them go find handwork for dem. I hope that applies here in Naija too.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
:eek: ...Naija don suffer.....wht iz diz nah.......weird dirty place
Am happy :-) for them oh!my only problem be say 'which kind person go one give them work?!fear nor go catch u?!
Oh my God! :eek:
Naija too hopelezz nah! Am nat amazed.
God almighty should help us all in nija :sad:
Just look @ d kind of dirty place dey re keeping human beings, E be like wher animals dey live, Na only God almight go help us for d is our 9ja....n most of dose pipo fit be inocent oo, Na wa oo
Lol@Sabrina.... Na wetin you expect....? You no see pots for there...at least them dey chop
oh my God! They should thank ther God and find something to do. :eek:
Tank God,let dem go 2 hospital nd treat dem self ist.
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Is this naija prison??? This is barbaric totally unacceptable!!! No bi small matter!