Arsenal FC vs Super Eagles In Abuja. Lets Hear Some Predictions



On the 5th of August 2012, Arsenal Football Club of England and the Super Eagles of Nigeria would be playing it out in Abuja.

The GUNNERS would be in Naija LIVE as part of their pre-season preparation. The match will be the first time Arsenal will play against the Super Eagles who are currently ranked 60th in the FIFA rankings.

Am just wondering who the Nigerian Arsenal fans would support on that day? But first of all...lets hear predictions on the match result.

{loadposition articleadlink}



Advertisement

Advertisement


Shamey 2012-06-29 09:29:49
Am proud of nigeria and believe we're winning the match beating arsenal hands down despite am arsenals fan 4-0

Charwi 2012-06-29 10:04:33
wch leg where Nigeria won use win dis kind match ...lolz :lol:

Charwi 2012-06-29 10:07:01
i wil advise super eagles to play wit falcon<br />ooooooooooo nt arsnal

ZUSI BABA 2012-06-29 10:46:23
NIGERIA 3 ARSENAL 1,, cus OSAZE sabi score Arsenal WeLL,so e get 1 goal :lol: ,,Martins same tin,Arsenal Fans can u guys remember wat Martins do una For CARLING CUP FINAL abi,,e go do am again :D , Den our Baba go come score he own,after e go don Catch song ,,i mean UCHE BABA 8) ,den VP gO COME score d goal e suppose score 4 EURO NATIONS CUP,e nor fit score pass 1 Cus i Blive YOBO DIEEEEEE :P ,,ZUSI 1 RAP BENIN Baby,

ZUSI BABA 2012-06-29 10:54:05
Am ZUSI,,People Just come here dey Run Mouth,if i hear am,,,who b Arsenal wen wan try MY 9JA,,see am eh,,,IF ARSENAL FIT NIGERIA MAKE I Know y,,RAP BENIN

Kemas 2012-06-29 11:27:33
Arsenal abeg make una no come ooo. Unless if una don bagain with us (Nig). Hmmmm instead of to go bk 2 100, make we dey d 60 ooo. Na wewe naw. :-*

Jewelcollins 2012-06-29 13:33:14
Man dis country don tire me....d only tin we can b proud of is killin 1 anoda....God...wel as 4 futbal...i dey talk am evry dae say make dem ban 9ja 4rm participatin cos its nt worth...even ppl wit disabilities go win our super eagles....hey wetin i cal dem...sori jare SUPER FOULS

Nokia 2012-06-29 14:12:38
Chinekemueeee:-O 9ja una leg wont see ball until full tym, GOD save us ooo

Chrisnice 2012-06-29 17:34:52
I luv my club so much eagles can go 2 hell wit 5 _0 i dont giv a danmmmm

Baezl 2012-06-29 19:29:53
NIG :zzz VS ARSENAL :lol:

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us