Charly Boy "Dead" In a Coffin. Photo
If its controversial news, Charly Boy likes all the attention it brings. The Area Father has always made it to the headlines with jaw-dropping topics.
We have seen Charly Boy lip-locking with Denrele, Charly Boy with live Python on Nigerian Idol, Charly Boy not wearing cloth, Charly Boy Liking en fellow man (Rumours Sha). Now a picture of Charly Boy in a coffin surfaces.
Now I repeat again, he posed dead in the picture.....some people na go begin say AmeborTalk say Charlie zdon zdie...
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Charly boy abeg if time don reach tell ur family mk dem put u 4 groundooooo.at times u dey behave like person wey dey tk harddrugs, abeg still tell Nigerian's wetin b really ur problem bcos wetin l dey c dere u b like person wey brain don Ben down mr. Chief modeler
Charly boy abeg if time don reach tell ur family mk dem put u 4 groundooooo.at times u dey behave like person wey dey tk harddrugs, abeg still tell Nigerian's wetin b really ur problem bcos wetin l dey c dere u b like person wey brain don Ben down mr. Chief modeler
:D dis man don mad finish o!
Hmmmmm,, charley man! Wetin be dis wan nau?? Abi u wnt make we run awy frm dis town for u???
lollll charly ur name na sori ooooooooo, dead dn dy kol u
:lol:
i don talk am before say this man case don pass be careful :-* :-* :-* :-* :-* :-*
:ee :P k:
Ds man nor know say him b grandfather very soon he go soon b great grand father make him dey fool himself
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Him 4 lie well na inside d coffin