Ex-Super Eagles Christian Obodo Kidnapped By Gunmen
Reports hitting around says former Super Eagles midfielder Christian Obodo has been kidnapped by unknown gunmen in Effurun Delta State this morning 9th June 2012.
We are still gathering news to this Christian Obodo's kidnap, so far no demands or contact has been made by the kidnappers.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Na he get money wey dem dey kidnap him?9ja!hmmmmmmmm.
Men wey no get joy
:sigh: No be small mata ooo
Na so he get money wey dem dey kidnap him?9ja!hmmmmmmmm.
:-| na wa o kidnapping don spoil our country. Even footballer self them dey kidnapp dem. God help our country
shey he still get money to pay u sha
this guy no get money naa. i wonder wetin make them carry am.
Hw can u guys say he doesnt hve money! Kidnapping him is unfair
If na true katakata dey for naija image and wahalah for warri people
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
:lol: poverty dey country nd bois dey vex. Hahahahahaha