Video Of DKB Slapping Zainab on BBA SlapGame
Just in case you like the phrase "seeing is believing", here is the video of DKB slapping Zainab on BBA Stargame which led to the disqualification of the both of them from the game.
{loadposition articleadlink}
esvIoO_b8NM
Advertisement
Advertisement
Tweet
Allen 44
2012-06-05 09:47:11
nice slap next time she go learn stupid girl. wetin she wan see wey her guy no get?

Jdfeel
2012-06-05 10:28:05
9ce slap dere...if na me eh?..ah 4 let er tastae wetin sh wnt cee ah no care if dem do dizqualify me or nt....ah qo jez qv er belle..... :lol: :P :D

Ani Amor
2012-06-05 10:32:43
Dat 1 na girl or boy, any way nice slap
Dat 1 na girl or boy, any way nice slap
Naija Boy
2012-06-05 15:36:29
Naim fit d mugu. Nice slap my guy
Naim fit d mugu. Nice slap my guy
Makanaki
2012-06-05 17:24:42
lol that sleep no be small thing oooooo he the girl don know make she no comot for where she dey she wont have received that left hand sleep.............lol not even the right hand self thats how those girls are they are ready to frustrate you to do what you don want to do all the way sorry for the girl as for the guy well done i love that

Chika London
2012-06-05 22:00:50
:eek: Bad temper! The guy shudnt be in dis ggame at all. He shud learn 2 control his anger. He shud go 4 anger management course.it is only a coward dat will raise his hand n hit a woman-imagine on reality show! Mtscheeeeeew!

Oluborode Ayodele
2012-06-06 03:49:36
Well shaa A cool headed man will never r aises his hand on woman he should`nt have allow her to provoke him• any way good luCk to both of them •
Well shaa A cool headed man will never r aises his hand on woman he should`nt have allow her to provoke him• any way good luCk to both of them •
Oluborode Ayodele
2012-06-06 03:49:43
Well shaa A cool headed man will never r aises his hand on woman he should`nt have allow her to provoke him• any way good luCk to both of them •
Well shaa A cool headed man will never r aises his hand on woman he should`nt have allow her to provoke him• any way good luCk to both of them •
Allen 44
2012-06-06 07:28:31
which 1 una dey say d guy for no slap her come no be yankee we dey o. una way dey tlk like dis can u stand dat kind of girl even wen dem still confront her she still get d impetus to dey insult n use fowl words on d guy instead of been sorry So d best way to correct a mad person na slap.

- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
hmmmmm! Naawaa oooooo