Funny Pix - Effect of the Name MAULAG


Effect of MAULAG

This is the effect of UNILAG's name change to MAULAG...Package don end..

{loadposition articleadlink}



Advertisement

Advertisement


231 2012-06-02 16:49:42
swagg don end make una go read joor. mau students go read as unilag student no wan read.

Amyrie 2012-06-02 18:03:23
Hahaha

Chybibs 2012-06-02 20:11:00
Hehehehehe

Glamourl _mary 2012-06-02 20:25:14
dey don loss d tushiness

ZUSI BABA 2012-06-03 07:56:27
:lol: AHAHAHAHAHAHA;;in dat after d guy b like native doctor,,abeg make dem change am back,,dem wan kill d swag of dat school,,,,,,, :lol: ,,make dem nor near our Great UNIBEN oo :-* ,cus men 4 here go chop u raw,,dem just Fuck all unilag guys up,no swag again,just take heart :P Cus dat Big hear nor go change am back oo,,SO U GUYS SHOULD GETTING USE TO D NAME BY NOW;AHAHAHAH :lol: 8)

ZUSI BABA 2012-06-03 08:02:46
:lol: AHAHAHAHAHAHA;;in dat after d guy b like native doctor,,abeg make dem change am back,,dem wan kill d swag of dat school,,,,,,, :lol: ,,make dem nor near our Great UNIBEN oo :-* ,cus men 4 here go chop u raw,,dem just Fuck all unilag guys up,no swag again,just take heart :P Cus dat Big hear nor go change am back oo,,SO U GUYS SHOULD START GETTING USE TO D NAME BY NOW;AHAHAHAH :lol: 8) Small time all d guyS go dey wear ABGADA and d babes go start to dey wear BOBA cum class, :P :lol:

Obaro Joshua 2012-06-03 08:06:51
Haaaa. Goood illustratios.

Obaro Joshua 2012-06-03 08:07:01
Haaaa. Goood illustratios.

Obaro Joshua 2012-06-03 08:09:55
:-| :cry: :-x :zzz :roll: :sigh:

Tracyslim 2012-06-03 13:43:59
Dis is sad on us...as Great Akokit<br /> :-x

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us