Watch Video: Ekuro - Davido


Davido's Video Ekuro

Check out Davido's latest video "Ekuro". This video was shot in Miami, Florida and directed by Antwan Smith.

{loadposition articleadlink}

OxgYPz-sTc4



Advertisement

Advertisement


Captainsmoke 2012-05-26 14:23:36
Haba amebor! D tin don reach like dis sote una don dey jonze us and una dey put us 4 supa sport ba..... Well we still dey wait 4 d Video ooo

Candy Lawson 2012-05-26 19:08:09
:oops: Na wahoo were dey video na? Abi make we trun de back

Hnmmm 2012-05-26 22:19:44
:sad: [quote name="Igwe"]Wre de video now :lol:[/quote]<br /> :sad:

Kaz 2012-05-26 23:41:21
u guys can download d video urself na abi na amebor go give na latest nd d video again.music download site www.tubidy.com,AfTA dat u will c where dey wrote search type davido Ekuro.Tanx

SB 2012-05-27 08:42:14
Abeg amebor go back A̶̲̥̅̊₪d̶̲̥̅̊ dowload d video o cuz na only picture i dey c here o.

Chika Adiele 2012-05-27 10:04:05
U TOO MUCH...

Ogbaski 2012-05-27 10:36:49
We don watch A̶̲̥̅♏ finish, if no video while will u indicate that there's ?

Laolu 2012-05-27 11:58:47
Na wa ooooh amebor u don dey lie !

Babagba 2012-05-27 21:12:21
I like this review of the video. He expressed my opinion of the video.<br /><br />http://www.youtube.com/watch?v=UdcirnGZrRw

Sirwizzy 2012-05-28 08:37:25
U Can Only Watch It Online.....Dummy's......I Watched D Video.....it Does'nt Even Make Sense......Davido..._ Dint Try at All....

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us