Suspected Suicide Bomber Arrested In a Radio House At Abuja. Photos
Reports coming from Abuja says the Police caught a suspected terrorist at the proposed venue of a ministerial conference Abuja today.
The suspected bomber whose name was disclosed as John Akpabu, was arrested with grenade, and other explosives at the National Press Centre, Radio House in Abuja.
See as the guy keep face like PawPaw fruit, so these bombers now don dey tuck-in shirt to execute missions?
{loadposition articleadlink}

Advertisement
Advertisement
Tweet
Make dem kill d basterd b4 em gang go say make police live am
Abi wooo
Na wash!!! Wen did christains start bombing.o ds d new way nw to also say christains are involved abi..God go expose them
How that fool wa dey control cow go be christain,ask me they just gave him name make calabar people catch una.
Dis one Йą film tricks Ooº°˚ ˚°ºo! Wetin join john wit Boko bois
:eek: na God go help us 4 dis mata oooo. O no an end wil com 2 dem soon
:eek: na God go help us 4 dis mata oooo. O no an end wil com 2 dem soon
Dis na real fake. Mak una check A̶̲̥̅♏ well well
Dis na real fake. Mak una check A̶̲̥̅♏ well well
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
If u guyz release him, God will punish all of u guyz "police"