Photo Of Uche Jombo and Her Husband
Finally here is a picture of actress Uche Jombo and her husband Kenney Rodriguez...we are still digging for the wedding pictures.
But why this guy come resemble Van Vicker na? Make dem tell us truth now oh.....
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Tush
2012-05-21 09:48:39
i guess she is a member of uche's family and not uche
i guess she is a member of uche's family and not uche
Bookie
2012-05-21 11:09:36
C amebor get anoda pix 2 prove coz d@ gal isnt UCHE!!!
C amebor get anoda pix 2 prove coz d@ gal isnt UCHE!!!
IGE
2012-05-21 12:37:00
I ALMOST MISAKE DIS GUY FOR VAN VICKA TOO O
I ALMOST MISAKE DIS GUY FOR VAN VICKA TOO O
Mhercyblaze
2012-05-21 13:37:33
Dis is crious
Dis is crious
Jummy
2012-05-21 15:43:25
Abeg oo,dis pic no resemble Uche jombo atall
Abeg oo,dis pic no resemble Uche jombo atall
Frank_nero
2012-05-21 22:48:15
**** amebor.na uche b dat? Even 4 dream blind man go knw say no b she.na wa 4 una.diz pix iz xoo fake,i hate amebortalk 4 diz1.dnt play wit imprtnt finz.if wat i said vexed yu...kiss d sun.07067760090

Tubo
2012-05-23 10:17:38
Na wah wonders shall never end. Story story story!!!
Na wah wonders shall never end. Story story story!!!
Faabia Davies
2012-05-23 10:18:12
Emmmmmmm finally she don mk am
Emmmmmmm finally she don mk am
Faabia Davies
2012-05-23 10:18:20
Emmmmmmm finally she don mk am
Emmmmmmm finally she don mk am
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
If the babe no be Uche how anybody wey get brain go assume say the guy na Uche husband?