Photo Of Desmond Elliot and Uche Jombo In Puerto Rico For Her Wedding
This Uche Jombo's secret wedding na wa oh, so far all we have is a picture of her and Desmond Elliot in Puerto Rico where Uche's wedding was said to have taken place.
Of all the pictures to sneak out, its with Desmond Elliot? Where this Whity husband dey hide na. I promise I'll dig out the pictures if I have to.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Dis is real amobor talk, but na be say person non fit d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ somewhere w̶̲̥̅̊ȋ̝̊̅†ђ is friends.
Lol I trust u Mebo mebo ;-)
Dey don almost finish the food
Mk una leave her jor
Pls find it o. I must see it
Amebor dig it out we wan see abeg
Even ♍ƺ i wan see †ђξ husband, abeg dig A̶̲̥̅♏ out. Hahaha a..♍ƺ...bor.. Nα̲̅ wa ooo
Stephine marry mugu,leav.ham,Ini Edo date mugu he pay her off nw na uche jumbo turn dem dey try mk dem kp ham up wetin dis money go cause na God go save us oh naija.
No b u!!!I trust u jare...........Buh mak am "SHARP SHARP" o!!!!!!!!
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Orishimoloye na mugu she catch no βε̲̣ husband