Wizkid Signs Deal With Pepsi
Wizkid has joined Tiwa Savage on the list of brand ambassadors for Pepsi. The EME star sealed a deal with Pepsi, which we hear is worth $300,000.
These guys are chopin money. Wizkid with Pepsi, Davido with MTN Pulse....which one of them is chopin more money from entertainment?
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Tank God 4 my guy
Oh boy eh!
Haba! Until dem tel u? Wizzy chop pass davido na.
Hmmm. God make me blow 2 ooo
HAPPY FOR U
Abeg who get wiz kid or Davido's phone number? I wan apply ooooo, †ђξ moni don dey enter well, i want follow chop joor or make i cari last?
Guy u too much
Dire deal don hama
:lol: Happy for them ,God pls let nobody block my w own.!
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Na me dey chop money pass