A Photo of Davido's Child?
From eyes to nose, even in the mouth you see the resemblance. Nobody should say AmeborTalk.com said anything, I just saw this picture and there is no news to it....for now sha.
Davido oya tell us something, you don score goal? If this were to be Davido's baby true-true, then the pikin fine scarra.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Is dat true.........,,,wel if it's congrat
:sad: d baby na anoda race in description but i can c only 1 significant in dem
Cute baby davido
Nawa oh so Davido don born again, ooh what beautiful baby, keep it upn just dey show ur logo :roll:
Hmmmmm davido u knw tell me say u be sharp striker lolz
Hmmmmmmm! no comment 4 now!!! :eek:
Dey luk so much alike
the baby fine pass am by far
Obor davido na bad guy o, him own go pass 2face sha. Him jx dy start wit 1 album e don born.
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
I wish am hi,m by now 2 kids