Girl Caught Flying With A Broom In Bedroom. Photo
And everybody screams PHOTOSHOP! This is the new improved Jet Pack called "AZIZA C300". Lmao
The terrible thing for this model is that the specifications are not compatible with the new Dominion Airline. Anyone who dares land near that airport with this jet pack, should be ready for a dirty slap.
You dey use broom fly for your room....your juju dey learn work. God pass dem
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
hmmm who no no nogo no?
[quote name="****"]na warri gurl or calabar gurl[/quote]<br />Wetin u mean nw b say na only 4 warri n calabar wey witches dy abi?....all those witches n wizards wey full ur side u neva see them, ur village wey b headquarters of witches....mtcheeeew
Mehhhn i no belive dis 1 o. Which kae flying broom b dat Joor?
She dey learn hw to go 4 high jumb 4 her school
Ur own strong ho,stroge orkokopis
W no blind 4 face dis 1 nah jump
na lie na system wk she kneel down
Na home video poster b dis nah..!
:P na lie abeg,
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Laff wan kill me.....if she Ȋ̝̊̅§ really gifted make she commot for naija G̶̲̥̅̊☹ apply for Hogwarts!!!