Funny Pix - On Your Own
Check out na, their copying days are so over. This is what we call O.Y.O (On Your Own)
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Pipi
2012-03-29 19:38:22
Lmao chineke meh
Lmao chineke meh
Sabrina
2012-03-29 22:29:01
Dis is unfair nau, shey na everytin person fit knw finish? Abeg me I no dey gbadun dis ideal atll joor.
Dis is unfair nau, shey na everytin person fit knw finish? Abeg me I no dey gbadun dis ideal atll joor.
Sabrina
2012-03-29 22:31:05
On ur own kor, On their own ni. Mtchwwww.
On ur own kor, On their own ni. Mtchwwww.
Nest
2012-03-29 22:51:27
Dis 1gud ooo na real O.Y.O :D
Dis 1gud ooo na real O.Y.O :D
Ajex
2012-03-29 23:20:58
:lol: O.Y.O indeed but sun go dey beat them nah. Abeg make them go use skul hall
:lol: O.Y.O indeed but sun go dey beat them nah. Abeg make them go use skul hall
Cjay Nwa Ngwa
2012-03-30 05:18:36
Wait o...does it mean there cant be any malpractice..na lie..i trust naija guys
Wait o...does it mean there cant be any malpractice..na lie..i trust naija guys
Hahahahaha
2012-03-30 06:48:49
Jnm
Jnm
Zarewa
2012-03-30 07:16:00
I wish waec will stop ex mulpt in privet schools and gvt sch
I wish waec will stop ex mulpt in privet schools and gvt sch
Femi155
2012-03-30 07:19:21
Na dz type swt to do runs pas sef
Na dz type swt to do runs pas sef
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
How i wish waec can implement this lol.