Rio Ferdinand Tweets That He Loves Dbanj Oliver Twist Song
No be small matter oh, Manchester United's Defender Rio Ferdinand posted on twitter saying how much he loved Dbanj's Oliver Twist song.
His Tweet reads:
Oliver Twist by D'banj is my song of the day so far.....loving this track! Anyone got any African music I should be getting?? #WorldMusic
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Dats 9c.it means oyinbo sef dey listen to our music be dat.9ja don dey step up o
this site una dey do Amibo well well ooo
Kip it up son. Wizzy shizzy general
I'm loving dis..we are seriously up granding
Lwtmb,,,,,no b small up granding@steph
ƔєA̲̅ђ niaja kip kip kip it up
Very soon...c ronaldo go talk say ein like ashawo -flavor
Lols i tire oh,bt sha anyhow him try sha,bt gays dey there,and i hear sey him dey illuminati..so what do expect..very soon u o hear sey messi and ronaldo like d song too..the power of illuminati..hmm
lwjkmd @cjay
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
oyibo instead of him to say he loves the beat of Oliver twist don na don