Watch Video: Oliver Twist - Dbanj
In the midst of Don Jazzy and Dbanj's break up rumour, Good Music presents to you the Official video for Oliver Twist. Don Jazzy was no where in the video sha.
{loadposition articleadlink}
CQP-etYU1ps
Advertisement
Advertisement
Tweet
Rusty Noni
2012-03-19 12:16:53
Finally we get d ansa. So D'banj has finally joined d so-cald enlightend 1s i.e illuminati, ma pple D'banj has sold his soul for mre money nd fame. Wat a pity, wat shal it profit a man if he gains d world nd loses he's SOUL?

Tutuja
2012-03-19 12:34:14
why una dey talk rubbish,my guy banj wan bcm big hw una cm dey talk say im sell im soul.banj my guy help me mk sell my own cm be like u abeg.

Nki Best
2012-03-19 13:14:49
Tutuja why u go talk so na, abi u one folow sel ur soul to the devil al in the name of money and fame.make him come cary u too abi.hmm 9ja guys nawa abeg takeam easy dis riches na turn by turn wait 4 ur own turn ok takia

N BROSS
2012-03-19 13:36:43
D banj na my musician go ahead no bdy dey 4 ur front.

Alinco
2012-03-19 14:09:27
D banj nawaa for u oo dis guy,so na true dis illuminati talk be? anyways u ready to go hell fire naa....

Neatly Boi
2012-03-19 15:00:21
D banji is absolutly out of his mind, to disgise a prostitute as Holy mother mary is rude of him, nw I knw y don jazzzy split with dbanji who is nw king of illuminati via africa

Pusher Ace
2012-03-19 17:18:50
ma guy na money sure pass o0o0
ma guy na money sure pass o0o0
Henry Dust
2012-03-19 17:21:07
Omo I fit sell anything my Soul My Life Even My Brain Money is Mustt... Fuck all thos pipo and their shit talk Dbanj Fuck you too :lol: :lol: :lol: :lol: :lol:

2012-03-19 17:23:09
[quote name="Henry Dust"]Omo I fit sell anything my Soul My Life Even My Brain Money is Mustt... [****] all thos pipo and their shit talk Dbanj [****] you too :lol: :lol: :lol: :lol: :lol:[/quote]<br /> :oops: :-* 8) ;-)

- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Dis 1 no b local ligue o.. So watch ur bck DBJ...