Funny Pix - Park Well



Not everyone is passionate with their job, but this Policeman here is not letting go until he is "rogered". Na wa oh. See as the guy lie down on top the bonnet.....The Police Are Not Smiling....

{loadposition articleadlink}



Advertisement

Advertisement


Anson 2012-03-20 14:52:57
:-? 9ja police!!!!!!! una no go kill person with suprize oneday......

Pepple 2012-03-26 14:20:21
Doin his wok wit all his heart

Dangogan 2012-03-27 21:49:21
dont mind 9ja police,if they hear gun shot now the uniform go disapear for him body

Quezzzy Ferrari 2012-03-29 06:04:13
Naija wit Attitude Police in Naija done dey Madt

Sabrina 2012-03-30 10:52:33
Naija police sef, al of dem na thifes. Na to roger inocent men wa e dey pass dere own dem sabi. Mak dem waka jam armed robbers nau wher dem dey rub dem go jst dey run. I hate dem die.

Casmir 2012-04-03 18:45:02
wia we dey go dis lyf, na wao 4 9ja police.

Sammy 2012-04-18 06:48:45
:lol: :eek: :sad: :roll: :lol:

Innocent 2012-08-31 01:10:58
Man must wak come rain come sun so i beg oo! Una try i trowa salute :lol:

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us