Bobby Brown Arrives Lagos. Photos
Bobby Brown is in town. The famous R&B pop singer arrived Lagos today March 7th. In his company was Bell Biv Devoe.
See as the guy chook head comot from motor...ennn never see fine city before? lmao
{loadposition articleadlink}

Advertisement
Advertisement
Tweet
Justina
2012-03-08 09:56:13
Who come invisit dis kind guy come nigeria?<br /> :-x

Ddon
2012-03-08 09:59:25
Livam make him enjoy hgm self abeg
Livam make him enjoy hgm self abeg
Martial
2012-03-08 10:43:03
Boby , U r welcome. u hv been one of my guy's in d mid 80's , feel free in my land.

Ejimma
2012-03-08 11:15:25
Helo bobby u beta stay cool cause u got a bad fnx in 9ijeria

Destinee D One
2012-03-08 12:51:47
illuminati most go.... Wetin him carry come he must carry am go....d guy wanna spy us, back 2 senda. Hollyghost fiirreeeeeh

Deman
2012-03-08 13:23:15
abeg make una free am oh, una don 4get say dem no get freedom for dem side? Dats why he shook head comot from motor. I swear eh na oyibo get de highest bush men for whole world. Lol

Kikky
2012-03-08 14:19:02
Who won listen 2 em music sef afta him don dstroy em late wife(wey cause her dead)

2012-03-08 14:19:03
Who won listen 2 em music sef afta him don dstroy em late wife(wey cause her dead)
Who won listen 2 em music sef afta him don dstroy em late wife(wey cause her dead)
Jakal
2012-03-08 15:19:31
@sammy,do u mean gays or guys!
@sammy,do u mean gays or guys!
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Who come invisit dis kind guy come nigeria?