Funny Pix - Jacuzzi Flexing In Naija Style
Any how you look at it, this dude is in his JACUZZI. Check out en flexing na, en dey ping sef, even though say na empty glass of wine.....we dey feel you scarra.
But whats the difference between this and the main jacuzzi if na hot water the guy pour inside? Hot water na hot water, simple.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Oyibo never see anytin. Dem de learn. Drumcuzzi tins. Respect to dat nigga
Ma guy life na oneway,abeg enjoy urself cos u no knw if u go enjoy dis moment again o
:-x nawao
Hehehehehe....am so luvin dis drumcuzzi flexin
Lyf sha....e no easy na.....no money use swagz flexx....oseeee
No mind dem joo na d same tin,u dey show ur swag.9ja no dey dull na invention.
Hahaha... I no fit shout sef. Dis is da real tin...
:lol: hahahahahahahahaha! U go fear jacuzzi naw.
See flexin na
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Dat is his own way relaxing, so let him be.