Watch Video: OYI Rmx - Flavour Ft Tiwa Savage
Here is the video to the remix of Flavour N'abania's song "OYI", featuring Tiwa Savage on this version was the best thing he did....make una check out Tiwa voice na! Chei, she nailed it.
Flavour and Tiwa Savage actually kissed in this video, that is something you don't see everyday from celebs. Even mind no gree Dbanj and Genevieve to hug well well for "You Don Make Me Fall In Love" video.
{loadposition articleadlink}
2FIY-7zJlng
Advertisement
Advertisement
Tweet
Aproko i greet una, bt we de enjoy d tatafo sha. Una ride on
;-) Gosh! Love both of them..good to kiss!!
Ǻm̶̲̥̅̊ sure der was no string attached........its all part of d video......
Ǻm̶̲̥̅̊ sure der was no string attached........its all part of d video......
Amebor una no see wetin una go tell us if no be kiss wey una see and na new tin ne?
This amebor of a name, fit una well well,,witin una go yoola see im kiss the girl..any way shaa, he made gud use of his oppty :lol:
abeg live dem jor........................................kisssssssss<br /> :P
Tiwa voice fit kill person, d vioce dey carry seductive spirit along, as she dey release am. I wish say na me be Flavour I for go further dan jst kiss. Yesshshshshsshhhhhhhhhh
:eek: NA D THNG B DAT 4 9JA MUSICIAN
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
I Don change una name 4rm amebor 2 aproko pls mind ur bizness e no concrn una dere :lol: :lol: :lol: :lol: