NYSC Plans To Stop Posting Corpers To Urban Areas. Posts To Villages Only
Some yet-to-be corpers would hate me for this news, but no be me talk am. The minister of youth development Alhaji Bolaji Abdullai, said yesterday that from next year, 2013, the National Youth Service Corps (NYSC) will only post serving corp members to rural area and no provision for redeployment...in plain English....dem go send corpers go bush.
This is his move to develop rural areas? That means no more "I want to serve in a bank or Oil company".
{loadposition articleadlink}
{loadposition articlefeed}
Advertisement
Advertisement
Tweet
no be him fault aftaral u don dey dat seat y wunt he open his stupid mouth n yarn nonsense God wey giv him dat post go soon collect it 4rm his hand n he go com bak dat village com sit down idoit man mtsew.
So na my turn dem wan start dat one? Na dem Nyash! Their papa all.
thank God i don serve no need for all these bullshits!<br />http://gistloaded.blogspot.com/2012/02/corpers-in-trouble-as-nysc-plans-to.html
u no well c ur mouth :-*
Nt in my turn, he beta b joking.
Yeye man, olodo, zombie idiot. Na em suppose b dis man full name, y him no relocate to rural area for development. Okoko, respect ursef make e no b say dem say make u talk u go dey use ynash dey mess out rubbish ooo. U wan mk name no go find beta thing do make beta name. Otonto!
Dis kind thing sef
is dat a threat?????
Useless man. 2ru 2ru na dis kind pple 9 boko haram sopose dey kill. God help dis country.
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
He's a fool with such senseless talk. Can he ever allow any of his family to go to any remote area in the country? Mr MAN, i will advice you back and think well before you utter out such a thing again.