Christmas Day Boko Haram Bomber Re-Arrested
Nigeria my country. The home of all funny possibilities. The Christmas Day bomber who was said to have escape from the police on January 15th has "amazingly" been re-arrested.
This development is coming from the 24 hours deadline given to the Inspector General of Police by President Goodluck Jonathan saying "Produce the escaped Christmas day bomber, or face the consequences".
The arrested, escaped and re-arrested man is by the name Kabir Sokoto. He was back to police custody just few hours before the 24 hours deadline reached.
Make una kwantinue with the super story.....we dey watch.
UPDATE: There is belief that the origin of this information was based on rumour. Authentication of the source is in progress.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
ona sure say them really re arrest the man? Abi na just gist.
If dis man realy excap,dem come arrest d man again within 24hrs.u knw say na d IG hid the man b4.
una sure say d man be re-arrested? hmm
oya make dem begin d season 2 of dis prison break make we watch na!
Na lie who dem wan full 4 here no dem wey free d guy go bring d idiot come agin wey bi say bro jona don place oda. dem been sick 4 head b4. Abi no bi naija we dey
:zzz wetin concern me,that one no be my problem they no get hand work.super story indeed, niga I dey wait for sometin I go leave u :P
:-* No mind them
Una know say na niger we da self, anything can happen, who know police as story teller
A.G u don't save ur self and family,if not u 4 the the sellroom now
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
akwanu guy, i get some questions 2 ask. 1, who b dis guy? 2, who bin arrest am? 3, who bin escort am mak him go lost? 4, who dey arest am bak n 4 wer? 5, how dem tak arest am bak? 6, y him no disapear again? Lastly, how dem tak knw wey him bin dey? Wonda wil neva eva end in 9ja. Police, nawao