Jonathan's N1 Billion Food Item List
Even in hard times, Nigeria must have something to laugh over. We all wondered how the Presidents family chops down over N1 billion on food. Here is someone's funny compilation of food items used by Jonathan in Aso Rock.
List of FOOD items for Aso Rock: (This is all a JOKE abeg una oh)
Jimmy Choo Sausages
Gucci Rice with crystals
Louis Vuitton Beans
Bvlgari Garri
Givenchy Fufu
Ferragamo Yam
Dorothy Perkins Maggi
St. Michaels Salt
Adidas Palm Oil
{loadposition articleadtwo}
D&G Crayfish
Sean John Owo & Starch
Phat Farm Semovita
True Religion Pepper
Polo Tomatoes
Versace Curry & Thyme
Tommy Hilfiger Egusi
Clarke's Ogbono
Burberry kpomo and;
Prada shaki!!!
Christian Dior groundnut oil
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
E be like say d food na designer impostor?
Even elephant family no dey chop one billion a year, national house of assemble most implement policy on president food subsidy removal. :eek:
Dis is madness!!My gud God......What's dis country turning into??
No wonda.......see his head lyk dat of an elephant while Obama is dryn up lyk bonga fish cos his tinkn of d well being of his people dis one is budgtn of food nd hw to deal wit d masses.na only God go help us for dis country
:oops: how can a reasonable nigerian do dis to our mr.president
Oga Jonah, abeg i wan work for Aso Rock oooooooooo
LeavE am make him chop if u reach dere u 2 fit customise ur MENU :P
LeavE am make him chop if u reach dere u 2 fit customise ur MENU :P
Our president dey eat pass mekunu,mekunu cannot eat like dis u no dat petrol is 97 per liter,na wa Ooo......
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
:lol: if una chop dis one una go purge ooooo abeg make una leavu jona make him enjoy himself yle it lasts!