Strike Continues As Jona And NLC Meeting Ends In Deadlock
Finally the wait is over and no result has been pasted. Fuel Subsidy removal meeting just ended between Jonathan and NLC and Jona has refused to revert the price back to N65 as proposed by the NLC.
But President Jonathan however after prizing "his" market said the last price for fuel was N120. The meeting is said to resume on Saturday, for now.....strike kwantinues
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Ok na so i c 2 mumu 2day way sey "NLC" officials d share moni for dem make dem go d protest. I com d wonder; who d fight who? I still d talk say wetin that Bayelsa man way im mama pick isam take train am 4 uniport d do no gud mean while anoda bunch of idiots day 1 coner d sponsor protest. My people d talk sey if hand shake don pas elbow e don turn to anoda tin. Abeg wetin b dia gain if somtin els no day involved. No b only subsidy mata o oda ulterio motives day ooh
God help us na we dey suffer this mess oh kaii
God Punish GEJ, NLC, TUC. God bless BOKO HARAM. Keep the Fire Burning!
**** badluck not good luck
Na wa 4 Gej
Na wa 4 Gej
Na wa 4 GEJ
!ok now let's go dere..no lookin back...d strike must go on...abi..how u see am
oh fellow nigeria we need a great revolusion in dis country.how can Goodluk change to badluk .d fuel most come down to 65 .either badluk likes it or not we must still to our mind.
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
So na una d carry fake news up and down abi? Una no go fyn work do? As una mumu reach, 1 nolly wood idiot still d use una head? Oga ooh!