Fuel Subsidy Funny Pix: Back From Villa
Which ever way dem want am, a Naija man must survive. Subsidy or no subsidy.....Jehovah is our subsidy....Full Stop
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Alpha Tee
2012-01-14 17:32:40
Nothin funny for here abeg, amebortalk dix one no sweet at all.
Nothin funny for here abeg, amebortalk dix one no sweet at all.
Mutiu Baloh
2012-01-14 22:41:59
Guy i see u
Guy i see u
Joezy
2012-01-16 07:22:15
i jst tnk God say niga no snd anybody.no tym jare....:lol:
i jst tnk God say niga no snd anybody.no tym jare....:lol:
Mkbenny
2012-01-16 11:06:09
cheer up nja ppl GOD deh. e go beta no mata d condition. GEJ just wan test his capabilities
cheer up nja ppl GOD deh. e go beta no mata d condition. GEJ just wan test his capabilities
Stephen T Rapper
2012-01-16 11:42:36
abi o???Owo epo ti won now!
abi o???Owo epo ti won now!
Vikkidee
2012-01-17 00:56:36
:D lolzzz...a man has got 2 survive na!...lmao!
:D lolzzz...a man has got 2 survive na!...lmao!
Supsidy Must Go
2012-01-17 22:41:37
Modred lucky
Modred lucky
Pastor Clown
2012-01-17 23:43:33
Truly if u wn knw person way get sence n way de creative, na 4 wen d person dey 4 critcal situation. Bravo 8)
Truly if u wn knw person way get sence n way de creative, na 4 wen d person dey 4 critcal situation. Bravo 8)
Rasaq
2012-01-18 15:17:49
kilode na yibo be this ni :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol:
kilode na yibo be this ni :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol: :lol:
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Na u try pass