Occupy Nigeria: Uniben Gate Set Ablaze
Today na hot matter dey happen, info says protesters who are on the streets protesting the anti fuel subsidy removal today set ablaze, the school gate of University of Benin, Uniben.
Hmmmm, e don dey enter another thing oh.
Advertisement
Advertisement
Tweet
Teewhy Mustapha
2012-01-09 15:46:37
I swear,e don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ enter anoda fin,God save us 4rm JONAHARAM.
I swear,e don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ enter anoda fin,God save us 4rm JONAHARAM.
Teewhy Mustapha
2012-01-09 15:46:38
I swear,e don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ enter anoda fin,God save us 4rm JONAHARAM.
I swear,e don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ enter anoda fin,God save us 4rm JONAHARAM.
Fidem
2012-01-09 15:48:11
Uiben fuel subsidy, wat ve dey got in common, abeg make nlc stop dis protest,na d masses dey suffer. Dem nlc excutive get food 4 house wey go sustain dem reach nxt yr. Dey wan cum use dey own suffer pple.

Iiiiiijjjaaayy
2012-01-09 15:52:03
:sigh: :sad: I hope goodluck is happy now.the worsy is dat they don't even care about the citizen's feelings.it is so sad to be part of a country like this :cry: :-?

Maryam Aliyu
2012-01-09 15:55:03
Hmmm serious
Hmmm serious
Ajoke
2012-01-09 16:09:13
This is getting out of hand,,,,dis govt should do sth,cos it will affect their family

Jokky@babe
2012-01-09 16:29:05
This protest is done peacefully but the policemen are making violent out of it.

Floberry
2012-01-09 17:52:04
Oh God,come. To our rescue.
Oh God,come. To our rescue.
Floberry
2012-01-09 17:52:08
Oh God,come. To our rescue.
Oh God,come. To our rescue.
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
:eek: