Mercy Johnson Goes Blind. Picture
Everyone should be in shock after hearing that Nollywood actress Mercy Johnson has gone blind. Even me sef been wan cry wen I saw the picture of Mercy Johnson blind, I had to confirm via my celeb friends, only for them to laugh at me saying it was just a picture from a movie she acted.
April fool in November abi? Some radio without battery even went ahead to conclude that Mercy Johnson got blind after involving herself in a fight with a fellow actress on set. All na Fa Fa Fa..... Fowl.
Who wan fall this babe career na? The picture was a make up for a yet to be released movie.
Advertisement
Advertisement
Tweet
Make una nor carry her play. 8)
It beta b false o
It beta b false o
It beta b false o
It beta b false o
for naija tory too deywaka fast :cry:
Make e be fa fa fa....fowl o... Cos dn't have any world best actress 4 nw apart 4rm M.J
Instead wey dem go blind ur eyz,jst come jey jey 2 my house nd live wit meooo
:D
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
This is really funny ha i was shocked but thank God say na fabu mercy gone blind, how he for be?