Photo: Atiku Watching Arsenal's Match Today At The Emirates Stadium
Dear Gunners....Atiku was there live to represent Naija on today's match, Arsenal versus Fulham at the Emirates Stadium. The match ended 2-0 in favour of Arsenal. Who still dey yarn say Arsenal go drop for table? Christmas don pass oh...make we wait for Easter?
Advertisement
Advertisement
Tweet
Benzy
2014-01-19 15:04:36
Yes o make dem wait 4 easter..... Gunners always
Yes o make dem wait 4 easter..... Gunners always
Xzomic
2014-01-21 08:41:27
Asernal are just doin wat we call "intial gragra"
Asernal are just doin wat we call "intial gragra"
Sammy
2014-01-30 13:38:34
body go tel all arsenal fans
body go tel all arsenal fans
Miss Peace
2014-02-03 15:09:42
Make una try lift trophy like Chelsea
Make una try lift trophy like Chelsea
Oche
2014-02-28 22:22:52
Conferm igg
Conferm igg
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
yes oh..we still dey wait for easter weda dem fit hold up