Amebor Talk

Thursday, May 23rd

Last update05:41:29 PM

You are here: Latest Gossip Naija Gossip Escape From Naija - Man Caught Hiding Inside Travelling Bag En Route To America

ADVERTISEMENT

Escape From Naija - Man Caught Hiding Inside Travelling Bag En Route To America

Share

A man caught in hiding in a travelling bag on a mission of finding his way to yanky. Things are happening oh.

How many people in the house here can pull a stunt like this?

ADVERTISEMENT

Share

Comments  

 
0 #1 tendo 2012-08-15 15:54
shit! I no blame am o country hard plus dis bokoharam guys wey dey kil pple any hw bt abeg o d guy no tink hw im go tak brit? Lolz
Quote
 
 
+2 #2 sammyG2 2012-08-15 16:11
:lol: :D b4 dis guy reach where the bag d carry am go(Yanki),him go don turn cripple with hunch back,or he go don turn beef 4rm 9ja
Quote
 
 
+1 #3 femi elijah 2012-08-15 16:34
My ppl I no blame d guy at all he won find way 4 beta life
Quote
 
 
0 #4 mını me 2012-08-15 16:43
:lol: @ sammy
Quote
 
 
+1 #5 abbeylayton 2012-08-15 16:43
welcome back to naija
Quote
 
 
0 #6 Sirbernard 2012-08-15 16:44
Na wah 4 d hardship of dis country o if u check am nw na person father de do dis thing o.sowi man
Quote
 
 
+1 #7 oje 2012-08-15 17:12
SoRry
Quote
 
 
0 #8 diamond son 2012-08-15 17:27
Guy god time is best...........for you.........you go make nah on worry ok
Quote
 
 
0 #9 diamond son 2012-08-15 17:27
Guy god time is best...........for you.........you go make nah on worry ok
Quote
 
 
0 #10 Raphael 2012-08-15 17:31
Police failure, pls try again next time.
Quote
 

Add comment