Amebor Talk

Friday, May 24th

Last update09:30:59 PM

You are here: Latest Gossip Naija Gossip Boko Haram Launches Customized Shirts? Photo

ADVERTISEMENT

Boko Haram Launches Customized Shirts? Photo

Share

Boko Haram ShirtsUna don see am na....Boko Haram customized shirts. Is this guy serious abi na just en swag? People get mind ohhh, person fit shot you for wearing this shirt in some hoods.

So even Boko Haram dey do advert ehhhn? Buy one and get bombed FREE...lmao

ADVERTISEMENT

Share

Comments  

 
-1 #1 scofield MM 2012-06-22 14:37
Lwkmd.... No be small tin
Quote
 
 
0 #2 everready 2012-06-22 14:39
lmao........ds guy dey cari important issue play o.....if J.T.F catch u ehh!!!
Quote
 
 
0 #3 Emeraldeyop 2012-06-22 14:44
Vry risky dnt try it at home
Quote
 
 
0 #4 Richy 2012-06-22 14:47
Dat guy nah badt guy
Quote
 
 
0 #5 Loco 2012-06-22 14:47
Kai, d guy no kno wetin dey. I pity dem him family.
Quote
 
 
0 #6 butty 2012-06-22 14:49
D guy no lyk himsef
Quote
 
 
-1 #7 kween 2012-06-22 14:51
:P :lol: :D LMAO
Quote
 
 
0 #8 pepe 2012-06-22 14:52
Stupid boy,u think say dis kind thing na joke mseeeeeewtch fool.
Quote
 
 
0 #9 Adams 2012-06-22 15:00
God, may u arest dis guy wit ur tonda fire n JESUS NAME....AeeeeeMEN.
Quote
 
 
-1 #10 IGE 2012-06-22 15:03
lwkmd :lol:
Quote
 

Add comment