Amebor Talk

Wednesday, Jun 19th

Last update06:28:55 PM

You are here: Latest Gossip General Gossip Funny Pix - Who Dey Pursue Who?

Funny Pix - Who Dey Pursue Who?

  • PDF
Share

Funny PixThis picture taya me oh....who has an idea wetin make police wey carry gun go dey run? If dem run? Who go come protect the masses?

ADVERTISEMENT

Share

Comments  

 
-1 #1 ike 2012-07-14 20:33
Boko boys dey ground na
Quote
 
 
0 #2 bbs 2012-07-14 20:38
Stupid nigerian police
Quote
 
 
0 #3 naija boy 2012-07-14 20:41
Dat one Na self defence.he who fights and run away lives to fight another day
Quote
 
 
0 #4 leroi 2012-07-14 20:51
Na lie dt guy for back na him colleague him turn dei giv am info jo. Our strong active police force no fit run from anytin unless wen u giv dem bribe
Quote
 
 
0 #5 HABIBA 2012-07-14 21:04
Hahahahahahahah ahaha dis one na real foolish policeman,GOD, he can't even save anyone he is a selfish policeman
Quote
 
 
0 #6 Love 2012-07-14 21:22
D guy get children and wife 4 house so tel me y e no go run,if na me na watin i go stil do...d guy do am wel
Quote
 
 
0 #7 Uthman 2012-07-14 21:48
Ona weytin d police dey tel am? "If u get mind follow go corner"
Quote
 
 
0 #8 kween 2012-07-14 22:44
:lol: :D
Quote
 
 
0 #9 bozzy 2012-07-15 09:29
:lol: tel me y e no go run? For film police go pursue thief buh coming 2 real life dey go run,nigerian police r der cuz of lack of job, if job dey u go understand wetin i de talk, we no go get police again o,infact my graduate brother wan 2 get recrueted cuz no job 4 naija.
Quote
 
 
0 #10 sixfour 2012-07-15 10:14
D policeman needs to take proper cover b4 to save his life bcos if them kill am, na en family e put 4 wahala.
Quote
 

Add comment